Lecturer harasses student over house rent.

I knew it that someday,lecturers would start interfering in our lodge affairs. Just this morning,it got to my notice that a lecturer harassed a student over house rent. "Wetin concern lecturer for our house rent. Na him get house ni?

Comments

Anonymous said…
Who b dat lecturer slf? E don finish his work as a lecturer come dey work as an Agent. Nawa o make dem leave us alone o.
Johnprecious said…
Dat 1 no fit hapen na wash
vickyleon said…
hahahahahahhaha u go fear na
desmond chizy said…
E don reach when them go collect
Noni said…
Nawaa o.. Wetin concern am, Wetin okada dey find 4 airport? Na him b d landlord abi na wetin
Mr. Dulocs said…
kai, blow joor dat 1 me no fit gree 4 am
ab purity said…
dnt blame d guy,lecture work no dey pay again,okw agent tins
Kizzy Psych said…
Imagine dat foolishness
Kizzy Psych said…
If na me eeeeh i no send i go box his eye awt
Private User said…
Hahaha lmao. I know this is a joke
beautiful said…
Who is d lecturer and wats his name?
beautiful said…
Seriously is dis real?

Popular posts from this blog

Meet The Woman With World's Biggest Boobs, Jenna Curlington.