WTF!! "Blood Of Jesus" Now For Sale In A Container [SEE PHOTO]

This is unacceptable.. Can you purchase this type of Blood?

Comments

Anonymous said…
Wondas shall neva end
Anonymous said…
Lol...who wan carry last for this naija








Via Mr Young bus. Admin 200l
ghostman said…
U go fear fear
legit said…
Buhahahahah, dey are taking blood of jesus to d nxt level. Abeg hop say e get nafdac no
Anonymous said…
I love 9ja we no d carry last always moving wit red eyes
ỌNỌNENYI said…
4 naija anytin u do go enta, veri dey go get stove wey dey produce Holy ghost fire
ỌNỌNENYI said…
4 naija anytin u do go enta, veri soon dey go get stove wey dey produce Holy ghost fire

Popular posts from this blog

Mr. Best denies having intentions for the office of the D.O.S in the forthcoming S.U.G election.

Meet The Woman With World's Biggest Boobs, Jenna Curlington.