Student homosexuals caught at Ukwulu today!


Two students(Names witheld) from a lodge in Ukwulu were caught in the early hours of today practicing homosexuality. They were seen having sex and romacing.

The information reaching our office was limited because our reporters were not let into the lodge. We promise to bring you details as soon as we get updated.

Chai! Bobos dey home dey enjoy sin when me dey church.
But I wonder why dem go dey mumu; in a school where the larger populace are girls and a few boys. What if they find themseves at Uli where you have less boys. In Engeneering department for instance, I learnt that you rarely find a girl there; if you eventually find one, the person behaves like a boy. Those guys need deliverance.


Comments

Paddy said…
Mr Best you dey try ooo! How you take hear this gist. Guy more powers to your elbow
Chiamaka said…
Homo kwaaaaaaaaa!
EZE CHUKWUEBUKA said…
Homo?...if i may ask weti d swt dem?
Unknown said…
Tukiakwa, na 21yrs jail term oh
Mr. Vicmaly said…
Dis sch wey galz full dey beg guyz 4 a f**k,doze two monkies re busy havin it iron 2 iron...galz shud protest bikokwa
Bobby Ezubelu pol sci said…
Omo dose guy need 2 be beaten ,dis skul way guys dey f**k any hw and sm stupid idiot dey iron dem self na mad be dat oooh
nenye baby said…
Yes our girls are now becoming humanbeigns at least they must have played hard to get and that must have been the issue since they are now left with no option. I love dat
nwogbo onyinye aka finest said…
Hmm na wow for some boys girls done finish for this world.girls full school Sunday for dat matter dey no even fear Baba God na wohhhhhh
cyprian said…
In a situation wea girls are formin hard to get wat do u want dem to do na..... Let's jus look at it from this perspective.mayb dis guys dey try arrange some kind girls bu d girls dem eff up.....and dey had double konjinus at random motion which resulted dem to touchin body which is very risky.....girls pls try and consider abeg...for homosexuality sake.....chaaaai.I wonder how does uys will feel now
chizoba egboluche said…
The issue needs to be taken care and the best solution should be ascertained for any further harm
EZE CHUKWUEBUKA said…
Diz guy nid 2 b beaten,skul wey gals na sand,u no see any1 na 2 d slp wit ur fellow guy
okoye blessing said…
Sstupid guyz! ђã†̥ would make a guy 2 be sleepin wit his fellow guy tufiakwa! Abomination. â„“̊ dnt knw ђã†̥ nigeria È‹̝̊̅§ turning into nawao
Paddy said…
Please tell dem ooo
EZE CHUKWUEBUKA said…
Only God wil judge dem
Mr. Dulocs said…
Mr. Eze u wan knw wetin d swt dem. Y nt try
Mr. Dulocs said…
wel 4 me oo, i tink dat dos guyz ar crazy, dia cup dn ful 2day
Mr. Dulocs said…
meanwhil Mr. Best hw fa our b'day stuff, am waitn o
senior man said…
Dis na wash
Melisko said…
Dis guyz na idoit,make dem no worry,very soon na goat na dem go dey sex,GOD GO PURNISH D BOY WEY I GO CATCH,E DICK GO FUCK STONE TYRE
Mr. Dulocs said…
sin at its peak. What culd hve pushd dis 2 do such a tin dis holy pentecost sunday. God hve mercy on dem
Doncarta said…
konji taa gi, i malu ife.....Doncarta
Anonymous said…
What do y'all mean by 'they should be beaten'?please,its their life so they are free to do anything.¥♡u have no right to question their lifestyle.prolly circumstances made them to not be straight but bi-sexual or gay so quit insulting them!!!
Unknown said…
Na 21yrs u go spend 4 jail if eva try
Unknown said…
Wetn dy pain m b say galz full evri wia
Kizzy Psych said…
Anyway maybe its nt der fault shaaa cus gay is an evil spirit maybe it has possesed dem so mke una try nd find awt d reason for der actions
igbokwe collins said…
Mehn!!! Dis is shit!! Upon all the sweet babes wet dey igbariam.
Private User said…
I can't say much about these guys.
Private User said…
If they are gay, it's up to them.
Private User said…
maybe they got horny while they were together and are lonely
Mr. Dulocs said…
all dis igbariam galz weh stingy lyk wetin i no knw
Mr. Dulocs said…
nd dey think dat fuckn dem selves is d bst way 2 calm dia blood
Spydee+ psychology said…
So dis guyx no see all dis beta chicks wey dey fo igba~camp
Comiclil said…
blood. of God
Comiclil said…
hw come?
Comiclil said…
i cover My yansh with d blood of God
Comiclil said…
humm wel dat na love na
Comiclil said…
humm make. dem no distorb dem o na love ooo
Comiclil said…
hu even catch. dem
Comiclil said…
make una remember. oo say
Comiclil said…
God created Adam and Eve not Adam and Steve oo
Comiclil said…
God created Adam and eve not. Ada and Eve
Anonymous said…
Dats very bad,bt no b new tn na. Bt guy eh, if konji get a man, u fit gv am conditions wt carriovas, him go accept am wt all pleasure so far say one tn don dey involve. #MILADY PSYCH#
Unknown said…
2 bad,galz plenty 4 igba camp,y homo,ntu adighi mma.
Private User said…
If something should happen to them, let the law take its side
Private User said…
Let the law take its place, let's not let what happen at Aluu community take place at Igba-community.
Private User said…
Cos I believe some people would bring up such violent initiative in case like this.
Unknown said…
What is going on?
Unknown said…
So wetin cum happen to dem?
Unknown said…
Are they going to be penalised?
Unknown said…
What next now?
Private User said…
What punishment are you going to give them?
Private User said…
God know the updates
Anonymous said…
I cant no fit shout sha...me not judging the act alsame but diz's vulgar
beautiful said…
Dis guy get agents everywer.
beautiful said…
Dey are insult to manhood..
beautiful said…
Imagine, how will dey feel d romance? GOD forbid.
beautiful said…
Thank God dey wia caught..
beautiful said…
I can't even imagine such an abormination. Its really disgustin.
beautiful said…
I hope dey wia given d beatin of deir life! So dat wen dey see deir fellow man dey will run away.
beautiful said…
Dis is one of d most annoying sin in d bible. Sodom was destroyed cos of dis sin.
beautiful said…
I wish his name will b posted, so we knw who d idiots are.
beautiful said…
Seriously I am waitin for their names oh.

Popular posts from this blog

Mr. Best denies having intentions for the office of the D.O.S in the forthcoming S.U.G election.

Meet The Woman With World's Biggest Boobs, Jenna Curlington.