Beauty of the week!



Asuzu Chineme 200L Psychology.

Comments

Anonymous said…
shez beautiful shaa
Chiamaka said…
Mr. Best, I been think say dem dey pay 5000naira for face of Gistmeansu. are u trying to tell me that this girl paid? You know wetin u do
Mr. Best said…
Some boyfriends pay it for their babes. Do you know if her boyfriend paid?
Paddy Pol.Sci. said…
Chiamaka wetin u dey try insinuate? Say d girl paid in kind or wat?
***Babil said…
I knw dis girl she is quite
Chiamaka said…
Na u talk dat wan
Anonymous said…
Mr. Best please put her phone number
Kosy said…
wetin u dey use am do?
Baby Oku said…
The week I appeared the face of GMA, I became a television in school. but my b.f paid shaa
Kosy said…
Why u dey explain?
Baby Oku said…
Mind ur bizness AMEBO@kOSY
Unknown said…
All of una dae mad...
babyblinks said…
Wow! She z cute
Unknown said…
By the way, why it come be sae na any girl come dae be face of GMA? More over baby oku, who asked you wether if you were ever the face of GMA before or not?...just dae here to dae cast una self.
Anonymous said…
nwa di k. Nwanne she fyn . If u dey vex u b enemy f progress
beautiful said…
Hahaha. U all r funny.
beautiful said…
Y are u all fooling yourselves?
beautiful said…
Abeg nobody knws her, and Babyoku pls stop d advert abeg.
Unknown said…
all join..babe Chineme..u got pple talkin.
Private User said…
Na beautiful baby oooo... Adamma ***kisses***
Mr.Gary said…
if am 2comend hr..i will say shez k.
kellz bkf said…
Broke ass niggas....5k na big moni b4?
Unknown said…
Dae talk as if you too get.
EZE CHUKWUEBUKA said…
She try 4 ha beauty...bt nt dat beautiful lyk ma gal
Ezechiwotaru Psychology said…
She b my course mate she dey vry simple in physical looking bt in oda side like .........
Mr. Best said…
Please complete... in oda side like.........
Sly said…
Hahhahahhahahahhahhahahha jealous people ooooo.na ma clas babe be dat oooo.na fine gal she be nd she no pay ooo.she ma sef z evn surprised to c ha face dere
Ansu Queen said…
Pls paying is nt d most important tin,screening is allowed aw can dat face appear as Beauty of d week ......pls outstandn beauty full Ansu, save aw face.... Outsiders visit dis sight oooo....
Ansu Queen said…
My dear u try but nt for Beauty of d week.
Ansu Queen said…
Pls paying is nt d most important tin,screening is allowed aw can dat face appear as Beauty of d week ......pls outstandn beauty full Ansu, save aw face.... Outsiders visit dis sight oooo....
Unknown said…
Na wa...dis wan na face..or face ontop face.....she no fine abeg
Unknown said…
Pls Mr Best na only girls b face of gistmeansu....guys nko....
S said…
EVERYBODY IS FYN IN HIS/HER OWN WAYS SHAA
emma di nso eco said…
mk we no dy turn tins up side down... We av beautiful girls for camp. Best u can do better than dix. Use screening if possible.

Popular posts from this blog

Weird question of the day...