News, Events, Entertainment, Lifestyle, Fashion, Beauty, Inspiration and Amebo matters. - Another Mr.Best Production
People sleeping at the Mass. Comm. Night yesterday
Get link
Facebook
X
Pinterest
Email
Other Apps
Some crazy shots from yesterdays show at Marble arch hotel Awka. While the show was on, people started sleeping. I slept off too and people took a pic of me and insisted I post it like I do to others. hmmmmmmmmmm
But could it be a sign of boredom?
It may be a sign of boredom, it may not. These guys may have tried to rock babes but the babe come dey fumble. E be like say dem no get money for drink or dey don drink tire. But as dem dey now, i fit say na boredom ooo
Jayanna said…
Funny pics.... But u people should take it easy now... To an extent, it wasnt that bad..
Una wey dey talk say d night dey owkay......na lie ooo...notin was okay abou d night...even d djay sef folo dey fuck uo.....omo me use my hat cover face sleep......masscomm night no get head at alll....tufia......no arrangment....I no sure if food wey una share go round sef.......
Anonymous said…
All of una wey dey here dey complain, at least give mass com a lil credit. To an extent, they tried. Anyways, when all d departmental nyts are ova, we go c which one beta pass. Ndi ojoo.
Jayana said…
Haba, Best and the 'Crew', no dey fall our hand now. The night wasnot that bad. You dont expect it to be so perfect, just because it is mass comm
Kizzy Psych said…
Lolzz as in eeehh
Kizzy Psych said…
D nyt make sense oooo bt at a tym it became boring
I have a lot of things on my hand and managing ANSUBOOK could be hectic, so I decided to place it for sale. Its a copycat of FACEBOOK.com To view the site please click here Please contact Mr.Best on 08037214678 if you are interested. (For students only)
Comments
Just view the pics again and knw