DAY OLD BABY FOUND FLOATING IN A WELL
This world is really a wicked one. This cute fair hairy baby boy was found swollen and floating in a street well at Isachi, Lagos state. In front of the well was found the placenta of the baby with blood on it.
Whoever throw-way the baby inside the well wicked. The woman wey see the pikin inside the well just dey cry and wen people ask her why, she talk say she don marry 15 years, no pikin and person dey kill wetin she dey find.
Police sha don come carry the pikin go bury and the woman wey everybody dey talk say nah she born the pikin don run.
Make God punish whoever do this kind wicked act. Amen.
Comments
Inhumanity to humanity.
The world is very volatile in nature and dynamic.
Pls, GOD grant these child eternal rest and have mercy on his mother.
This is what unpregnant are causing.
Thanks to mr alvans post on sunday about copulating with diferent girl in a week.
This is what unpregnant are causing.
Thanks to mr alvans post on sunday about copulating with diferent girl in a week.
Bia! Abeg, make una mind the kind grammar una dey use here cos most of them dey turn my belle even though say I no knw if na Hunga....
Bia! Abeg, make una mind the kind grammar una dey use here cos most of them dey turn my belle even though say I no knw if na Hunga....